DOWNLOAD MUSIC: Barry Jhay – Reminder

Barry Jhay Reminder… New Music from Banghits out Now!

Reminder“, Talented Nigerian singer- Barry Jhay drops an emotional record with educative message and powerful Lyrics that will melt your heart;

‘All of them bad wishes me i go fit cast and bind
Goodness and mercy every good thing combine o
Gods blessing no fit tire me walahi

Pikin wey dey take knife play wey e no Dey ear
Make una leave am make e no ear o
When e cut am him eye go clear

The thing wey u wan ear no b my mouth u go ear
Them go tey for there then go grow beear bear
I no go talk I put am for belle

Wani kilode gan kilode gan kiloshele o
shey’bo sofun e tele o ma rora nibeyen o

Say we no Dey fear face, Say we no dey see person
incase u get anything for your mind
incase u get anything for your mind
We go clear your doubt..x2’

As Produced by @aymixbeats, Listen and Enjoy!

 

Download

 

Add a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *